00:00
02:33
Ah, ah-ah-ah, ah
(Girl, I'ma put in all my time for your body)

Yeah-yeah, yeah-yeah (y'all ready for this?) yeah-yeah
(Girl, I'ma put in all my time for your body)
Oya, come baby girl, you know I know you want it
I don't wanna waste my time, I wan explore your body
You know, girl, I go show you things wey go make you horny
And every other night and day, girl, my name, you're moaning (because you got me like)
Shokoloko bangoshey o, bangoshey o, bangoshey o
Girl, I never see this kind body, this kind body before

You know, you be the paracetamol for my pain
And when you no dey close to me, I go insane
I no know wetin I go do if you no dey, dey, dey
Girl, you know, you be the paracetamol for my pain
And when you no dey close to me, I go insane
I no know wetin I go do if you no dey, dey, dey
She tell me say she be my love o
She wan to put in her all o
She wan to give me the kind love o, that I'm wanting
She want dey give me all her time and affection o
Bounce o, my love o
Jọ, my baby, jú'bàdi fún mí o
Welu ya wanyo, Adaugo, oh-oh-oh, oh-oh (because you got me like)
Shokoloko bangoshey o, bangoshey o, bangoshey o
Girl, I never see this kind body, this kind body before
Shokoloko bangoshey o, bangoshey o, bangoshey o
Girl, I never see this kind body, this kind body before (she got me like)
Shokoloko bangoshey o, bangoshey o, bangoshey o
Girl, I never see this kind body, this kind body before
Shokoloko bangoshey o, bangoshey o, bangoshey o
♪