background cover of music playing
WWE (We Winning Everyday) - Boy Enny

WWE (We Winning Everyday)

Boy Enny

00:00

02:26

Similar recommendations

Lyric

Me I dey dey dey for the vineyard

Tey tey tey

Blessings we Dey come my way

Me I just Dey on my lane

Holy father for my case

Make them know say Heaven Dey

Count my blessings day by day

Dem no fit to relegate

Dem dey play (dem dey play)

Dem dey jonz (dem Dey jonz)

We get God (we get God)

Clear the way (clear the way)

Dem dey play (dem dey play)

Dem dey jonz (dem Dey jonz)

We get God (we get God)

Clear the way (clear the way)

Na who say we get God

We no fit ball see joy when we pull up

We Winning everyday

Na who say we get God

We no fit ball see joy when we pull up

We Winning everyday

Counting my blessings

And I name them one by one

No need to worry

Cos my daddy is involved

Wait e don tey I get Christ

Inner light wey get two face

Direct source you no fit trace

Based on believe

All my guys be spirit filled

And our life is so fulfilled

And we trust in Jesus name

Dem no fit to relegate

Dem dey play dem dey jonz

We get God clear the way

Na who say we get God

We no fit ball see joy when we pull up

We Winning everyday

Na who say we get God

We no fit ball see joy when we pull up

We Winning everyday

Na who say we get God

We no fit ball see joy when we pull up

We Winning everyday

Na who say we get God

We no fit ball see joy when we pull up

We Winning everyday

Dem Dey play dem Dey jonz

We get God clear the way

We get God clear the way

- It's already the end -