background cover of music playing
Oleburuku - Uptimeus

Oleburuku

Uptimeus

00:00

02:39

Song Introduction

Lọwọlọwọ, ko si alaye nipa orin yii.

Similar recommendations

Lyric

Uptibaba oh no no no hnn hnn hnn

Everyone around dey tell me no no

If you don dey fall

Make you find parachute hold oh

They tell me

Everything wey glitter no gold oh

Omo I no know

How you catch my eyes like Apollo

Everywhere I waka

I dey hear your matter

How you take move around

Dey do men Sani Abacha

You dey cause wahala

See the guys dey halla

Say na only God wey go fit judge your matter

Everywhere I waka

I dey hear your matter

How you take move around

Dey do men Sani Abacha

You dey cause wahala

See the guys dey halla

Say na only God wey go fit judge your matter

Oleburuku!

Oleburuku!!

Oleburuku!!

Go go far away

To Obalende

Before e turn murder case

Oleburuku!

Oleburuku-u!!

Oleburuku!!

Go go far away

To Obalende

Make e no turn to murder case oh

Oh Lord abeg, abeg

Abegi make you give man the strength

To overcome, this girl dey pose a threat

Delailah wey want touch Samson's head

Oh no no-no!

You just want to bring a man down!

See the way you move around now

You dey bring a man down

See the way you move around now

Oo no-no!

Everywhere I waka

I dey hear your matter

How you take move around

Dey do men Sani Abacha

You dey cause wahala

See the guys dey halla

Say na only God wey go fit judge your matter

Everywhere I waka

I dey hear your matter

How you take move around

Dey do men Sani Abacha

You dey cause wahala

See the guys dey halla

Say na only God wey go fit judge your matter

Oleburuku!

Oleburuku!!

Oleburuku!!

Go go far away

To Obalende

Before e turn murder case

Oleburuku!

Oleburuku-u!!

Oleburuku!!

Go go far away

To Obalende

Make e no turn to murder case oh!

Go go far away eh eh-eh ah ahn-ahn

(Makesense knack the ganga!)

Move around now, move around

See the way, you dey move around now

- It's already the end -