background cover of music playing
Bigger - Tillesh

Bigger

Tillesh

00:00

03:24

Song Introduction

There is currently no related information for this song.

Similar recommendations

Lyric

Of all people de o

Bigger than them

I'm badder than them

Jekanmo jekanmo

So many things

Wey Dey bother my mind

Carry shayo

And I light up my loud

Can't kill myself

Wanna live my life

Life ma jeje

Make u wait for your time

As e never sup dem say

Dem dey do you

When e con sup

Dem say na voodoo

Aye ma ni ka

Omo araye buru

Dem no fit satisfy

Do wetin u fit do

Cause I am bigger than them

Cause I am badder than them

Make you no Dey whine my state

Oga no day wyne my state o

Cause I am bigger than them

Cause I am badder than them

Make you no dey wyn my state

Oga no dey when my state o

Doesn't matter who you are

Doesn't matter where you from

Mama mi sofunmi wipe

Kin ma fo ya o

If today be like this

Ola ma dara

They can never stop me

No matter how they try

I gat full confidence

Cause I have jehovah

Omo toro pe kole pago

Ti wa n ko le

Oti di eni to n Wo club

To n se dorime

O ti di eni to n Wo club ton sana Wole o

Cause I am bigger than them

Cause I am badder than them

Make you no Dey whine my state

Oga no day wyn my state o

Cause I am bigger than them

Cause I am badder than them

Make you no dey wyn my state

Oga no dey wyn my state o

I have seen so many things eheheh

Wey go make me feel like say

Make I give up

I go feel like say make I give u

But oluwa n be leyin mi eheheh

Emi o ma le buru owun kan kan

Owun kankan

I go saye Jaiye

Titi till I forget my sorrow

Na today we fit to talk

No one know tomorrow

Sise karakara

Tori mio fe toro bara

Mio fe jale mio fe gbe ibon

Mio fe di ogoro olosha

Jeje laiye kin ma sare

Mofe roko Mofe kole

Mofe gbe omo mofe saye

Jaiye local je ti malay

Day and night I dey grind

Many things Pon my mind

Sapa is a bastard

Garri dabi custard

Many many things

Wey Dey bother my mind

Carry shayo

Just to cool off my mind

Plenty bad belle wanna bring man down

But they can't see me fall no no no

As e never sup

Them say dem dey do you

When e con sup

Them say na voodoo

Aye ma ni ika

Omo araye buru

Them no fit satisfy

Do wetin you fit do

Cos am bigger than them

Cos am badder than them

Make you no dey wyn my state

Oga no dy wyn my state o

Cause I am bigger than them

Cause I am badder than them

Make you no dey wyn my state

Oga no dey wyn any state o

- It's already the end -